Dataset Viewer
Auto-converted to Parquet
english_text
stringlengths
1
602
language
stringclasses
5 values
translated_text
stringlengths
1
809
split
stringclasses
1 value
What about incorporating sessions on human rights advocacy?
pidgin
Why we no add time to do something on the support for wetting go benefit human beings.
train
It's the concentration of salt in seawater, typically around 35 parts per thousand.
pidgin
E be di concentration of salt inside seawater, usually dey around 35 parts per thousand.
train
How do you ensure your headshots reflect your personality?
pidgin
Wetin your face photo dey tell people about the kind person you be?
train
What's the importance of good lighting in headshots?
pidgin
Why beta light important when you dey take face photo
train
Yeah, it's involved in memory formation and spatial navigation.
pidgin
Ehn, e dey involved for memory formation and spatial navigation.
train
Share insights gained and showcase new skills through content and projects.
pidgin
Make you tell the new things wey you learn and make you show the things wey you sabi with contents
train
How important are professional headshots for personal branding?
pidgin
Why e dey important make person take professional photo of him face to make people trust am for business?
train
How do you ensure your headshots stand out?
pidgin
Wetin you fit so make people no forget your face photo?
train
Ever heard of the concept of the parietal lobe?
pidgin
You ever hear about the idea of the parietal lobe?
train
What's your take on the concept of the synapse?
pidgin
What's your take on the concept of the synapse?
train
What's your understanding of the concept of acetylcholine?
pidgin
Wetin be your grasp of the concept of acetylcholine?
train
Any tips for staying focused during professional development activities?
pidgin
Shey you fit tell us anything wey fit make person concentrate as e dey learn and for work?
train
How do you prepare for a headshot session?
pidgin
Wetin you need to do before you take professional face photo?
train
Any advice for posing in headshots?
pidgin
Shey you get advice for style to use when you dey snap face foto?
train
It's formed when a cold front overtakes a warm front.
pidgin
E dey happen wen one cold front pass one warm front
train
Heard of the concept of genetic recombination?
pidgin
You don hear about the idea of genetic recombination?
train
Yeah, it's the process by which proteins are broken down into amino acids, often regulated by cellular machinery like proteasomes.
pidgin
Ehn, na di process wey proteins dey break down enta amino acids, wey oftentimes dey controlled by cellular machinery like proteasomes.
train
What background works best for professional headshots?
pidgin
Which kind place Good to take face foot?
train
How do you ensure your headshots are timeless?
pidgin
How you go take make your face foto they acceptable for long time?
train
Yes, it challenges established power structures.
pidgin
Na true, say e dey drag muscle with structures wey don dey ground.
train
Any tips for taking self-portrait headshots?
pidgin
Shey you get any idea for how to snap portrait face foto?
train
How do you ensure your headshots appeal to your target audience?
pidgin
Wetin you need to do to make sure say the people wey you want talk with like your face foto?
train
Any advice for feeling confident during a headshot session?
pidgin
Shey you get any advice to make person dey confident when e dey take professional face foto?
train
How do you ensure your headshots look professional?
pidgin
Wetin you go do to make your face foto dey professional?
train
How do you capture authenticity in headshots?
pidgin
Wetin you go do to show people your original sef for your face foto?
train
What's the best way to convey confidence in headshots?
pidgin
How you take show confidence for face foto?
train
How does literature confront moral dilemmas in healthcare?
pidgin
How literature wan take face the moral kata kata wen full for inside healthcare?
train
How do you ensure your headshots align with your brand?
pidgin
How you go take make sure say your face foto dey show people wetin you dey do?
train
What's the best angle for headshots?
pidgin
Wetin be the best way to take the face foto?
train
Any tips for choosing the right clothing for headshots?
pidgin
Shey you get any advice for the kind cloth to use for face foto?
train
What's your approach to managing unexpected disruptions?
pidgin
How you dey take run issues wey wan scatter your parol
train
I focus on my strengths, maintain a positive mindset, and draw upon past successes to fuel my resilience.
pidgin
I dey put head for my strengths, I come dey maintain positive mind, and dey draw from former successes wey go ginger my resilience.
train
Yes, it's a powerful tool for showcasing developments and attracting investors.
pidgin
Yes na very strong tool whey dey show say something dey develop and wey fit bring people dey go invest.
train
What's your approach to handling unexpected technology failures or glitches?
pidgin
How you dey take handle am when your network no gree go
train
How can batching similar tasks together improve time management?
pidgin
How you fit join work wey resemble together so you no go too take time do am.
train
Ever tried VR for urban planning?
pidgin
You don do VR Urban Planning?
train
Is VR journalism suitable for all ages?
pidgin
Shey VR people wey dey write newspaper and magazines dey alright for every person
train
It adds depth to their character and motivations beyond their interactions with the protagonist.
pidgin
E dey add well well for character even also for motivations, beyond wetin we dey talk together with the protagonist
train
Have you experienced social interactions in virtual reality?
pidgin
Shey you don dey area wey people plenty to talk about this 3D electronic?
train
By setting boundaries and communicating my needs.
pidgin
To just shift small, give myself space and talk about weting I really need.
train
What's your take on the latest film by Jordan Peele?
pidgin
Wetin be your grap for the latest film wee Jordan Peele do
train
Have you watched any of the latest films by Barry Jenkins?
pidgin
Shy you na done watched the latest film by Barry Jenkins
train
Definitely, collaborating with disability rights organizations promotes inclusivity and caters to participants with diverse needs.
pidgin
Sure banga, collabo with organizations wey dey handle disabled people dem go promote carrying everybody along and treating people wey get plenti wahala.
train
Have you tried journaling for stress relief?
pidgin
Shey you don try write dairy for reduce stress
train
How does literature use pacing to create tension and suspense?
pidgin
How literature take use pacing to create tension and suspense?
train
Absolutely, the cuts were seamless, kept the story moving.
pidgin
Truly truly, that cut na seamless, make won kept the story moving
train
Certainly, it prompts us to ponder the recurrence of certain themes and events throughout history, fostering a deeper understanding of human civilization.
pidgin
Certainly, e dey make us think about how some kind things and events dey repeat for history, help us understand human civilization well well.
train
Absolutely, it reveals how the event fosters community spirit.
pidgin
True true, e go reveal how the event wan foster yard spirit.
train
Definitely, it helps gauge the event's influence on youth sports involvement.
pidgin
Sure banga, e go help check the level wey the event go influence young people dem to dey dey involved for sports.
train
Absolutely, creating opportunities for para-sports participation fosters inclusivity and celebrates the talents of all athletes.
pidgin
True true, to dey open way for sports done by people wey get wahala for body for dem to come join go boost to dey carry everybody along and hail the special thing wey dey inside all dem athletes.
train
How do I find like-minded individuals to connect with?
pidgin
How I go take see people way day reason the same with me take follow sit down
train
It provides material for analyzing visual interpretations of literary works.
pidgin
E dey provide material for analyzing visual interpretations of literary works.
train
Great suggestion, it builds a stronger sense of community engagement.
pidgin
Super suggestion, e go build a beta sense of yard engagement
train
It suggests that exposure to idealized beauty standards in media can shape perceptions of beauty in society.
pidgin
E dey suggest say media beauty standards dey shape how people dey see beauty for society.
train
Try making desserts with naturally sweet ingredients like coconut or dark chocolate.
pidgin
Try do desserts with small natural ingredients like coconut or black chocolate
train
Thinking of checking out a local Irish Festival for a Ceili dance. Excited to learn some traditional Irish steps!
pidgin
I dey reason say make I go one Irish festival go dance Ceili dance. I go happy to learn native Irish steps.
train
Heard there's a fantastic Mariachi festival happening in the plaza this month.
pidgin
I hear say e get one correct Mariachi festival wey go happen for plaza this month.
train
Yes, sharing tips on responsible drinking can help create a safer environment.
pidgin
Yes, if we share advice on how to drink responsibly, e fit help make the environment safer.
train
Have you seen VR applications for improving self-esteem?
pidgin
You don see dem apply VR for self-esteem improvement?
train
Have you explored VR for treating social phobias?
pidgin
You don ever use VR to treat social phobias?
train
How does VR contribute to stress reduction techniques?
pidgin
How VR dey take contribute to stress reduction techniques?
train
Are we facilitating peer-to-peer learning opportunities?
pidgin
We go do make people around common group fit learn from one another?
train
Can VR be integrated into dialectical behavior therapy?
pidgin
Dey fit use VR add for dialectical behaviour therapy?
train
Attending the Lunar New Year parade downtown! Excited to see the colorful dragons and lion dances.
pidgin
I dey attend the Lunar New Year parade for one area for down.I go happy to see the fine fine dragons and lions dances.
train
We focus on staying connected as a family and supporting each other emotionally.
pidgin
We go carry all our mind put so that as we de like family we go dey show love to our self and we go dey help ourselves
train
Can literature shape art education programs?
pidgin
Literature fit mold art eduction schemes?
train
Have we promoted the workshop through email newsletters?
pidgin
We don promote the workshop through newsletter wey we share for their email?
train
Through gestures of kindness and spending quality time together.
pidgin
the things wey de show sey you won help person and you won con dey with the person small
train
What's your opinion on VR for managing chronic pain?
pidgin
Waitin be your take on VR to manage chronic pain?
train
How does literature impact experimental art?
pidgin
How literature dey affect new style of art?
train
Thinking of checking out the Greek Festival for souvlaki and baklava. Craving some delicious Mediterranean food!
pidgin
I dey reason am say make I go the Greek festival of souvlaki and baklava. All those sweet sweet Mediterranean food dey hungry me.
train
Can literature inspire multimedia art projects?
pidgin
Literature fit ginger many-media art schemes?
train
Are we offering incentives for referrals to the workshop?
pidgin
Make we give them something because dem bring another of our target persons to attend the event?
train
Yes, any modifications to the exterior typically require permits.
pidgin
Naso any tin were resemble better must get be agreed
train
How can parents encourage intergenerational relationships from a young age?
pidgin
How mama and papa fit put mouth for relationship matter we concern people wey senior each other with different different years from when the pikin small
train
The German sausage competition at the Sauerkraut Festival is always fun. Love the variety and festive atmosphere!
pidgin
The German sausage competition wey dey happen for the Sauerkraut festival dey good well well. I like the plenty better things wey dey happen for the place.
train
Absolutely! We specialize in sustainable design and can incorporate energy-efficient features and eco-friendly materials to achieve LEED gold certification.
pidgin
Na so! We sabi sustainable design well-well and we fit add energy-efficient Features and eco-friendly materials to get LEED gold certification.
train
How does literature influence cultural performances?
pidgin
How literature dey affect cultural shows?
train
Is VR utilized in treating specific phobias effectively?
pidgin
Dey fit use VR treat some phobia wella
train
What's your take on VR documentaries?
pidgin
Waitin you think about VR documentaries?
train
Are we providing guidance on developing business plans?
pidgin
We go arrange to show how to make business plans?
train
Absolutely, reducing driver fatigue on long rides.
pidgin
absolutely reducing driver fatigue on long ride
train
What's the role of grandparents in providing emotional support to grandchildren?
pidgin
Wetin people wey their pikin don born another pikin fit doto show sey them like their pikin pikin and won support their pikin pikin
train
What's the importance of multigenerational vacations in fostering family bonds?
pidgin
Wetin be the important thing wey plenty generational holiday dey help family people do
train
Have we communicated the workshop schedule clearly?
pidgin
We don pass clear info about how the workshop timing take follow abi?
train
Is VR storytelling effective?
pidgin
VR stori dey effective?
train
Have you experienced VR news reporting?
pidgin
You don ever see VR for news?
train
How does VR enhance documentary filmmaking?
pidgin
How VR dey take enhance documentary filmmaking?
train
How do you handle disagreements over caregiving responsibilities for elderly family members?
pidgin
How you go take handle matter wey won cause wahala for the things wey concern how person go take take care of old family people
train
Heard there's a fantastic Thai Songkran festival happening at the temple this weekend.
pidgin
I hear say e get one Thai Songkran festival wey go happen for temple this weekend
train
What's the role of storytelling in strengthening intergenerational relationships?
pidgin
Wetin be the thing wey talk wey concern relationships matter wey dey very strong between people wey dey different different age dey bring
train
Have you tried VR for improving emotional regulation?
pidgin
You don try use VR improve emotional regulation?
train
VR journalism seems intriguing.
pidgin
Be like say VR journalism go dey interesting
train
Can literature shape art therapy practices?
pidgin
Literature fit influence art treatment approaches?
train
What role do family rituals play in strengthening intergenerational bonds?
pidgin
How the things wey family people dey do every time con take affect the strong way wey people wey senior each other dey talk to themselves
train
Have you ever tried VR journalism?
pidgin
You don ever try use VR for journalism
train
Have we secured sponsorship for the workshop?
pidgin
We don get people wey go help cover the cost for the workshop?
train
Any suggestions for grandparents on staying active and involved in grandchildren's lives?
pidgin
E get how people wey their pikin don already born another pikin fit dey follow their pikin pikin dey relate
train
VR journalism or traditional reporting?
pidgin
VR journalism Abi traditional reporting?
train
Any advice for parents on involving grandparents in childcare without overstepping boundaries?
pidgin
E get any advice wey you fit give mama and papa dem, for matter wey concern their own mama and papa so that when e reach matter wey concern their grand pikin them go know as dey go take dey do am
train
End of preview. Expand in Data Studio

Loading and Splitting Dataset To Various Languages

In this example, I will show you how to load the dataset and split by language for your downstream task.

>>> from datasets import load_dataset

>>> # load dataset
>>> dataset = load_dataset("mosesdaudu/translation_dataset")

>>> dataset
DatasetDict({
    train: Dataset({
        features: ['english_text', 'language', 'translated_text', 'split'],
        num_rows: 198084
    })
    test: Dataset({
        features: ['english_text', 'language', 'translated_text', 'split'],
        num_rows: 22009
    })
})

>>> # Filter Dataset To Pidgin Language Only
>>> pidgin_dataset = dataset.filter(lambda example: example['language'] == 'pidgin')

>>> pidgin_dataset
DatasetDict({
    train: Dataset({
        features: ['english_text', 'language', 'translated_text', 'split'],
        num_rows: 22476
    })
    test: Dataset({
        features: ['english_text', 'language', 'translated_text', 'split'],
        num_rows: 2497
    })
})
Downloads last month
35