english_text
stringlengths 1
602
| language
stringclasses 5
values | translated_text
stringlengths 1
809
⌀ | split
stringclasses 1
value |
---|---|---|---|
What about incorporating sessions on human rights advocacy? | pidgin | Why we no add time to do something on the support for wetting go benefit human beings. | train |
It's the concentration of salt in seawater, typically around 35 parts per thousand. | pidgin | E be di concentration of salt inside seawater, usually dey around 35 parts per thousand. | train |
How do you ensure your headshots reflect your personality? | pidgin | Wetin your face photo dey tell people about the kind person you be? | train |
What's the importance of good lighting in headshots? | pidgin | Why beta light important when you dey take face photo | train |
Yeah, it's involved in memory formation and spatial navigation. | pidgin | Ehn, e dey involved for memory formation and spatial navigation. | train |
Share insights gained and showcase new skills through content and projects. | pidgin | Make you tell the new things wey you learn and make you show the things wey you sabi with contents | train |
How important are professional headshots for personal branding? | pidgin | Why e dey important make person take professional photo of him face to make people trust am for business? | train |
How do you ensure your headshots stand out? | pidgin | Wetin you fit so make people no forget your face photo? | train |
Ever heard of the concept of the parietal lobe? | pidgin | You ever hear about the idea of the parietal lobe? | train |
What's your take on the concept of the synapse? | pidgin | What's your take on the concept of the synapse? | train |
What's your understanding of the concept of acetylcholine? | pidgin | Wetin be your grasp of the concept of acetylcholine? | train |
Any tips for staying focused during professional development activities? | pidgin | Shey you fit tell us anything wey fit make person concentrate as e dey learn and for work? | train |
How do you prepare for a headshot session? | pidgin | Wetin you need to do before you take professional face photo? | train |
Any advice for posing in headshots? | pidgin | Shey you get advice for style to use when you dey snap face foto? | train |
It's formed when a cold front overtakes a warm front. | pidgin | E dey happen wen one cold front pass one warm front | train |
Heard of the concept of genetic recombination? | pidgin | You don hear about the idea of genetic recombination? | train |
Yeah, it's the process by which proteins are broken down into amino acids, often regulated by cellular machinery like proteasomes. | pidgin | Ehn, na di process wey proteins dey break down enta amino acids, wey oftentimes dey controlled by cellular machinery like proteasomes. | train |
What background works best for professional headshots? | pidgin | Which kind place Good to take face foot? | train |
How do you ensure your headshots are timeless? | pidgin | How you go take make your face foto they acceptable for long time? | train |
Yes, it challenges established power structures. | pidgin | Na true, say e dey drag muscle with structures wey don dey ground. | train |
Any tips for taking self-portrait headshots? | pidgin | Shey you get any idea for how to snap portrait face foto? | train |
How do you ensure your headshots appeal to your target audience? | pidgin | Wetin you need to do to make sure say the people wey you want talk with like your face foto? | train |
Any advice for feeling confident during a headshot session? | pidgin | Shey you get any advice to make person dey confident when e dey take professional face foto? | train |
How do you ensure your headshots look professional? | pidgin | Wetin you go do to make your face foto dey professional? | train |
How do you capture authenticity in headshots? | pidgin | Wetin you go do to show people your original sef for your face foto? | train |
What's the best way to convey confidence in headshots? | pidgin | How you take show confidence for face foto? | train |
How does literature confront moral dilemmas in healthcare? | pidgin | How literature wan take face the moral kata kata wen full for inside healthcare? | train |
How do you ensure your headshots align with your brand? | pidgin | How you go take make sure say your face foto dey show people wetin you dey do? | train |
What's the best angle for headshots? | pidgin | Wetin be the best way to take the face foto? | train |
Any tips for choosing the right clothing for headshots? | pidgin | Shey you get any advice for the kind cloth to use for face foto? | train |
What's your approach to managing unexpected disruptions? | pidgin | How you dey take run issues wey wan scatter your parol | train |
I focus on my strengths, maintain a positive mindset, and draw upon past successes to fuel my resilience. | pidgin | I dey put head for my strengths, I come dey maintain positive mind, and dey draw from former successes wey go ginger my resilience. | train |
Yes, it's a powerful tool for showcasing developments and attracting investors. | pidgin | Yes na very strong tool whey dey show say something dey develop and wey fit bring people dey go invest. | train |
What's your approach to handling unexpected technology failures or glitches? | pidgin | How you dey take handle am when your network no gree go | train |
How can batching similar tasks together improve time management? | pidgin | How you fit join work wey resemble together so you no go too take time do am. | train |
Ever tried VR for urban planning? | pidgin | You don do VR Urban Planning? | train |
Is VR journalism suitable for all ages? | pidgin | Shey VR people wey dey write newspaper and magazines dey alright for every person | train |
It adds depth to their character and motivations beyond their interactions with the protagonist. | pidgin | E dey add well well for character even also for motivations, beyond wetin we dey talk together with the protagonist | train |
Have you experienced social interactions in virtual reality? | pidgin | Shey you don dey area wey people plenty to talk about this 3D electronic? | train |
By setting boundaries and communicating my needs. | pidgin | To just shift small, give myself space and talk about weting I really need. | train |
What's your take on the latest film by Jordan Peele? | pidgin | Wetin be your grap for the latest film wee Jordan Peele do | train |
Have you watched any of the latest films by Barry Jenkins? | pidgin | Shy you na done watched the latest film by Barry Jenkins | train |
Definitely, collaborating with disability rights organizations promotes inclusivity and caters to participants with diverse needs. | pidgin | Sure banga, collabo with organizations wey dey handle disabled people dem go promote carrying everybody along and treating people wey get plenti wahala. | train |
Have you tried journaling for stress relief? | pidgin | Shey you don try write dairy for reduce stress | train |
How does literature use pacing to create tension and suspense? | pidgin | How literature take use pacing to create tension and suspense? | train |
Absolutely, the cuts were seamless, kept the story moving. | pidgin | Truly truly, that cut na seamless, make won kept the story moving | train |
Certainly, it prompts us to ponder the recurrence of certain themes and events throughout history, fostering a deeper understanding of human civilization. | pidgin | Certainly, e dey make us think about how some kind things and events dey repeat for history, help us understand human civilization well well. | train |
Absolutely, it reveals how the event fosters community spirit. | pidgin | True true, e go reveal how the event wan foster yard spirit. | train |
Definitely, it helps gauge the event's influence on youth sports involvement. | pidgin | Sure banga, e go help check the level wey the event go influence young people dem to dey dey involved for sports. | train |
Absolutely, creating opportunities for para-sports participation fosters inclusivity and celebrates the talents of all athletes. | pidgin | True true, to dey open way for sports done by people wey get wahala for body for dem to come join go boost to dey carry everybody along and hail the special thing wey dey inside all dem athletes. | train |
How do I find like-minded individuals to connect with? | pidgin | How I go take see people way day reason the same with me take follow sit down | train |
It provides material for analyzing visual interpretations of literary works. | pidgin | E dey provide material for analyzing visual interpretations of literary works. | train |
Great suggestion, it builds a stronger sense of community engagement. | pidgin | Super suggestion, e go build a beta sense of yard engagement | train |
It suggests that exposure to idealized beauty standards in media can shape perceptions of beauty in society. | pidgin | E dey suggest say media beauty standards dey shape how people dey see beauty for society. | train |
Try making desserts with naturally sweet ingredients like coconut or dark chocolate. | pidgin | Try do desserts with small natural ingredients like coconut or black chocolate | train |
Thinking of checking out a local Irish Festival for a Ceili dance. Excited to learn some traditional Irish steps! | pidgin | I dey reason say make I go one Irish festival go dance Ceili dance. I go happy to learn native Irish steps. | train |
Heard there's a fantastic Mariachi festival happening in the plaza this month. | pidgin | I hear say e get one correct Mariachi festival wey go happen for plaza this month. | train |
Yes, sharing tips on responsible drinking can help create a safer environment. | pidgin | Yes, if we share advice on how to drink responsibly, e fit help make the environment safer. | train |
Have you seen VR applications for improving self-esteem? | pidgin | You don see dem apply VR for self-esteem improvement? | train |
Have you explored VR for treating social phobias? | pidgin | You don ever use VR to treat social phobias? | train |
How does VR contribute to stress reduction techniques? | pidgin | How VR dey take contribute to stress reduction techniques? | train |
Are we facilitating peer-to-peer learning opportunities? | pidgin | We go do make people around common group fit learn from one another? | train |
Can VR be integrated into dialectical behavior therapy? | pidgin | Dey fit use VR add for dialectical behaviour therapy? | train |
Attending the Lunar New Year parade downtown! Excited to see the colorful dragons and lion dances. | pidgin | I dey attend the Lunar New Year parade for one area for down.I go happy to see the fine fine dragons and lions dances. | train |
We focus on staying connected as a family and supporting each other emotionally. | pidgin | We go carry all our mind put so that as we de like family we go dey show love to our self and we go dey help ourselves | train |
Can literature shape art education programs? | pidgin | Literature fit mold art eduction schemes? | train |
Have we promoted the workshop through email newsletters? | pidgin | We don promote the workshop through newsletter wey we share for their email? | train |
Through gestures of kindness and spending quality time together. | pidgin | the things wey de show sey you won help person and you won con dey with the person small | train |
What's your opinion on VR for managing chronic pain? | pidgin | Waitin be your take on VR to manage chronic pain? | train |
How does literature impact experimental art? | pidgin | How literature dey affect new style of art? | train |
Thinking of checking out the Greek Festival for souvlaki and baklava. Craving some delicious Mediterranean food! | pidgin | I dey reason am say make I go the Greek festival of souvlaki and baklava. All those sweet sweet Mediterranean food dey hungry me. | train |
Can literature inspire multimedia art projects? | pidgin | Literature fit ginger many-media art schemes? | train |
Are we offering incentives for referrals to the workshop? | pidgin | Make we give them something because dem bring another of our target persons to attend the event? | train |
Yes, any modifications to the exterior typically require permits. | pidgin | Naso any tin were resemble better must get be agreed | train |
How can parents encourage intergenerational relationships from a young age? | pidgin | How mama and papa fit put mouth for relationship matter we concern people wey senior each other with different different years from when the pikin small | train |
The German sausage competition at the Sauerkraut Festival is always fun. Love the variety and festive atmosphere! | pidgin | The German sausage competition wey dey happen for the Sauerkraut festival dey good well well. I like the plenty better things wey dey happen for the place. | train |
Absolutely! We specialize in sustainable design and can incorporate energy-efficient features and eco-friendly materials to achieve LEED gold certification. | pidgin | Na so! We sabi sustainable design well-well and we fit add energy-efficient Features and eco-friendly materials to get LEED gold certification. | train |
How does literature influence cultural performances? | pidgin | How literature dey affect cultural shows? | train |
Is VR utilized in treating specific phobias effectively? | pidgin | Dey fit use VR treat some phobia wella | train |
What's your take on VR documentaries? | pidgin | Waitin you think about VR documentaries? | train |
Are we providing guidance on developing business plans? | pidgin | We go arrange to show how to make business plans? | train |
Absolutely, reducing driver fatigue on long rides. | pidgin | absolutely reducing driver fatigue on long ride | train |
What's the role of grandparents in providing emotional support to grandchildren? | pidgin | Wetin people wey their pikin don born another pikin fit doto show sey them like their pikin pikin and won support their pikin pikin | train |
What's the importance of multigenerational vacations in fostering family bonds? | pidgin | Wetin be the important thing wey plenty generational holiday dey help family people do | train |
Have we communicated the workshop schedule clearly? | pidgin | We don pass clear info about how the workshop timing take follow abi? | train |
Is VR storytelling effective? | pidgin | VR stori dey effective? | train |
Have you experienced VR news reporting? | pidgin | You don ever see VR for news? | train |
How does VR enhance documentary filmmaking? | pidgin | How VR dey take enhance documentary filmmaking? | train |
How do you handle disagreements over caregiving responsibilities for elderly family members? | pidgin | How you go take handle matter wey won cause wahala for the things wey concern how person go take take care of old family people | train |
Heard there's a fantastic Thai Songkran festival happening at the temple this weekend. | pidgin | I hear say e get one Thai Songkran festival wey go happen for temple this weekend | train |
What's the role of storytelling in strengthening intergenerational relationships? | pidgin | Wetin be the thing wey talk wey concern relationships matter wey dey very strong between people wey dey different different age dey bring | train |
Have you tried VR for improving emotional regulation? | pidgin | You don try use VR improve emotional regulation? | train |
VR journalism seems intriguing. | pidgin | Be like say VR journalism go dey interesting | train |
Can literature shape art therapy practices? | pidgin | Literature fit influence art treatment approaches? | train |
What role do family rituals play in strengthening intergenerational bonds? | pidgin | How the things wey family people dey do every time con take affect the strong way wey people wey senior each other dey talk to themselves | train |
Have you ever tried VR journalism? | pidgin | You don ever try use VR for journalism | train |
Have we secured sponsorship for the workshop? | pidgin | We don get people wey go help cover the cost for the workshop? | train |
Any suggestions for grandparents on staying active and involved in grandchildren's lives? | pidgin | E get how people wey their pikin don already born another pikin fit dey follow their pikin pikin dey relate | train |
VR journalism or traditional reporting? | pidgin | VR journalism Abi traditional reporting? | train |
Any advice for parents on involving grandparents in childcare without overstepping boundaries? | pidgin | E get any advice wey you fit give mama and papa dem, for matter wey concern their own mama and papa so that when e reach matter wey concern their grand pikin them go know as dey go take dey do am | train |
Subsets and Splits