english_text
stringlengths 1
602
| language
stringclasses 5
values | translated_text
stringlengths 1
809
⌀ | split
stringclasses 1
value |
---|---|---|---|
What's your take on the concept of the Krebs cycle? | pidgin | Wetin you think about Krebs cycle ,dat ting wey dey happen for body? | train |
You have such a great sense of humor. | pidgin | You sabi when person dey play or crack joke. | train |
Teach them to learn from failures and persevere through challenges. | pidgin | "Make dem sabi say failure na part of the learning process. Make dem no dey see failure as bad tin, make dem dey use am learn | train |
Yes, I'm considering investing in sustainable infrastructure. | pidgin | Yes, I dey think to invest for sustainable infrastructure | train |
They're a type of lipid that forms the structural basis of cell membranes. | pidgin | Dem be type of lipid wey dey form foundation for cell membrane | train |
Inclusivity extends beyond the stage! Catering to diverse dietary needs for a comfortable experience. | pidgin | Inclusivity dey extend beyond the stage! Catering to diverse needs for experience wey dey comfortable. | train |
Your humility is quite endearing. | pidgin | As you take humble dey make people like you | train |
Have you ever noticed changes in your behavior after watching a horror movie? | pidgin | "You don ever notice any change for your behavior after you watch horror movie?" | train |
Breaking down barriers to participation! Making auditions accessible to a wider pool of diverse talent. | pidgin | Breaking down barriers make we fit participate! Making auditions dey accessible to a wider pool of diverse talent. | train |
We should assess our needs and budget accordingly for additional outlets. | pidgin | Make we know wetin we want today and tomorrow and do ma one by one | train |
Any tips on minimizing food waste? | pidgin | E get any tips wey dem go take reduce food waste? | train |
Do you think horror movies can have a lasting impact on our mental well-being? | pidgin | You think say horror movies fit affect our mental well-being for long term? | train |
No, I'm interested in their asset recovery strategies. | pidgin | No, na their asset recovery strategies dey interest me. | train |
Theater for all! Removing financial barriers so everyone can experience the joy of live theater. | pidgin | Theater dey for all, removing financial barriers make everyone fit experience the joy wey dey live band. | train |
Your empathy towards others is commendable. | pidgin | As you dey show concern for people, e reach to appreciate you | train |
Yes, they assess credit risks for lending and investments. | pidgin | Yes, dem dey check risk for lending and investments. | train |
Your strength in facing challenges is admirable. | pidgin | As you dey show strength when you dey face challenges dey make me admire you. | train |
Definitely, it shows our commitment to fostering growth in the community. | pidgin | Truly, e dey show say we dey committed to dey push the growth for the area. | train |
How do you view the role of literature in societal progress? | pidgin | How you see the role of literature for society progress? | train |
Sounds delicious! A great way to experience Native American cuisine and support indigenous food vendors. | pidgin | The food talk sweet for ear.Na better way to take know better oyibo food and help put body for native people food matter. | train |
Great idea, it extends the event's reach and promotes well-being. | pidgin | Correct point, e go extend the event leg and boost the betterment of person body. | train |
Yes, it prompts readers to ponder their own lives and choices. | pidgin | Yes, e make readers think about their own lives and choices. | train |
Indeed, fostering well-being and empathy. | pidgin | True true, e dey promote well-being and empathy. | train |
The handcrafted silver jewelry at the Native American art festival is always breathtaking. Love the cultural symbolism and supporting Indigenous artists! | pidgin | I like the silver jewelry wey I see for that oyibo art festival.I like am say e dey support their native people matter | train |
The editing was frenetic, really added to the adrenaline rush. | pidgin | The editing was frenetic, and they join na to the adrenaline rush | train |
Sounds like a rewarding way to contribute to the magic of theater and support the artists on stage. | pidgin | E go sweet well well to join put for the magic of theater and support the artists wey dey perform. | train |
Yes, it critiques grand narratives and authority. | pidgin | Yes, e dey criticize big big stories and authority. | train |
Can literature evoke nostalgia through descriptive language? | pidgin | Literature fit make person remember old times through tori wey paint picture well well? | train |
Sounds like a captivating and respectful conversation! Enjoy promoting interfaith understanding and celebrating our shared humanity. | pidgin | Sounds like one sweet tok and respect each other! Enjoy make we sabi different faiths and celebrate we all be one human family. | train |
Thinking of checking out a local street style fair to see the latest trends everyday people are wearing. | pidgin | I dey reason am say make I enter that area wey dem dey parade cloths,make I go see wetin people dey wear for area now. | train |
Thinking of checking out a workshop on improv comedy at the festival. Curious to learn how to think on my feet and be more spontaneous. | pidgin | I wan go workshop go check for improv comedy for the festival. I dey curious how to sabi think quick quick and dey more spontaneous. | train |
Can literature challenge societal constructs through language? | pidgin | Literature fit challenge societal beliefs through language? | train |
Sounds like a glimpse into the future of fashion and technology merging! Enjoy seeing innovative designs that combine style and functionality. | pidgin | I dey hear better talk of cloths and technology say e don join body together. I like to dey see better better plan for new things wey join body to make cloths matter stand gidigba | train |
Absolutely, it keeps the event's spirit alive and strengthens community ties. | pidgin | Surely, e go keep the event spirit kampe and go strengthen the area ties. | train |
Yes, it celebrates hybridity and plurality. | pidgin | Yes, e dey celebrate when different tins blend together and plenty plenty options dey available. | train |
How does media ownership concentration affect the coverage of controversial issues? | pidgin | If plenty media house dey for one place, e dey affect how dem dey take report matter wey fit bring quarrel? | train |
\"It felt like stepping into another dimension.\" | pidgin | E be like say we bin want dey enter another matter sef | train |
It's crucial, empowers individuals to critically assess media messages. | pidgin | E dey important well well, e dey give person power to take time check media messages | train |
Absolutely, it translates complex ideas into tangible images. | pidgin | Surely, e dey translate complicated ideas into clear pictures. | train |
What's the standard model? | pidgin | This thing mean say the basic building were blocks of plenty matter go reach,talk,and surround by four fundamental forces | train |
How does media ownership concentration impact public trust in the media? | pidgin | If one person get plenty media house, e dey affect how we people dey trust media? | train |
Sounds like a fascinating and technical session! Enjoy gaining insights into the art of lighting design and its impact on the stage. | pidgin | E go dey like say na interesting and technical session! Enjoy as you go sabi more about the art of lighting design and how e dey affect the stage. | train |
Thinking of checking out a local Hindu Temple for Ganesh Chaturthi celebrations. Intrigued by the rituals and offerings made to the elephant god. | pidgin | I dey think to go local Hindu Temple for Ganesh Chaturthi celebrations. I dey curious about the rituals and offerings wey dem dey make to the elephant god. | train |
Heard there's a fantastic Las Posadas procession happening in the neighborhood this year. | pidgin | I hear say dem go do fantastic Las Posadas procession for the neighborhood this year. | train |
The chanting during the Torah reading at the synagogue is always moving. A time to connect with Jewish traditions and scripture. | pidgin | The chanting during the Torah reading for the synagogue dey always touch person. Na time to connect with Jewish traditions and scripture. | train |
\"Yes, their passion for storytelling is inspiring.\" | pidgin | Na true talk, dia matter to put story dey make people happy well well | train |
Agreed, it shows the event's impact on long-term sports participation. | pidgin | I gree say e go show the event impact on sports wey people go do long term. | train |
\"Yes, it highlighted their resilience and creativity.\" | pidgin | Na true talk, e show say their mind dey the matter and dem sabi the work well well. | train |
Sounds like a significant celebration marking the appointment of Imam Ali. Wishing you a joyous Eid al-Ghadir. | pidgin | E dey like say na big celebration to mark the appointment of Imam Ali. I dey wish you a happy Eid al-Ghadir. | train |
Use less sugar in your recipes or try using natural sweeteners like stevia or agave nectar. | pidgin | no use plenty sugar inside your recipes instead try dey use natural sweeteners like stevia or agave nectar | train |
Thinking of checking out a local Kwanzaa celebration this winter. Interested in learning about the cultural significance and traditions. | pidgin | I dey think to check out a local Kwanzaa celebration this winter. I dey interested to learn about the cultural significance and traditions. | train |
Absolutely! A chance to experience the energy, music, and flamboyant costumes of the Brazilian Carnival. | pidgin | Absolutely! Na chance to experience the energy, music, and flamboyant costumes of the Brazilian Carnival. | train |
\"Why is preserving old films crucial?\" | pidgin | Why e be say to hide old films dey important | train |
Can literature convey cultural nuances through dialect? | pidgin | Literature fit show the small-small details of culture through language style? | train |
\"How do festivals impact local tourism?\" | pidgin | How festivals take dey benefit show body matters | train |
Sounds like a thrilling and energetic competition! Enjoy the colorful boats, drumming, and celebrating Duanwu Jie. | pidgin | E dey like say na thrilling and energetic competition! Enjoy the colorful boats, drumming, and celebrating Duanwu Jie. | train |
The sermon at the cathedral on Pentecost Sunday is always inspiring. A celebration of the descent of the Holy Spirit. | pidgin | The sermon for the cathedral on Pentecost Sunday dey always inspire person. Na celebration of the descent of the Holy Spirit. | train |
Definitely, it provides valuable insights into community well-being. | pidgin | Sure banga, e go provide beta beta insights into we community well-being. | train |
\"Did you buy any festival swag?\" | pidgin | You arrange wetin dey good for the festival matter ? | train |
Any suggestions for reducing sugar in salad dressings? | pidgin | any suggestions day way for help reduce sugar for salad dressings
| train |
Congratulations! Wishing your son a meaningful Confirmation filled with faith and commitment. | pidgin | Congratulations i dey wish your son meaningful confirmation filled with faith and commitment | train |
Ever noticed how the editing created a sense of foreboding? | pidgin | Abi you na noticed how editing come create a sense of foreboding | train |
Absolutely! A chance to experience the music, costumes, and traditions of Mardi Gras before the start of a more solemn period. | pidgin | Absolutely! Na chance to enjoy the music, costumes, and traditions of Mardi Gras before the start of a more solemn period. | train |
What did you think of the film's pacing in the exposition? | pidgin | Na wetin you think of in the films pacing for that exposition | train |
\"Which film had a mesmerizing score?\" | pidgin | Which film wey get the power to turn person mind | train |
Heading to the International Food Festival this weekend! Excited to try Ethiopian injera and dumplings! | pidgin | I dey go international food festival this weekend.I dey happy say I go chop Ethiopian bread and food | train |
Can literature challenge linguistic hierarchies? | pidgin | Literature fit challenge linguistic hierarchies? | train |
I disagree. Jollof rice epitomizes celebration in our culture. | pidgin | I no gree, Jellof rice na in de make celebration go well for our culture. | train |
Absolutely! A chance to experience the Chinese traditions, enjoy mooncakes, and appreciate the beauty of the full moon. | pidgin | Absolutely! Na chance to experience Chinese traditions, enjoy mooncakes, and appreciate the beauty of the full moon. | train |
Absolutely, pets are part of the family and need consideration. | pidgin | Na so na, pets them follow for family members, una suppose consider them. | train |
Homemade cooking promotes sustainability and local produce. | pidgin | Food wey dem cook for Hux na in Dey make body strong and na in Dey make people buy things wey dem make for community. | train |
What about incorporating activities on community mapping for emergency response? | pidgin | How about make we add activities to take sort out the community when we dey address emergency? | train |
Homemade meals allow for family bonding and traditions. | pidgin | Food wey dem cook for house na in Dey bring togetherness for family and na in dey make everybody do watin dem suppose do. | train |
Sounds like an immersive and futuristic experience! Enjoy pushing the boundaries of perception and seeing how VR is shaping the future. | pidgin | E dey like say na immersive and futuristic experience! Enjoy pushing the boundaries of perception and seeing how VR dey shape the future. | train |
Absolutely! A chance to witness the future of automation and be amazed by technological ingenuity. | pidgin | Absolutely! Na chance to witness the future of automation and be amazed by technological ingenuity. | train |
Sounds festive! A lovely tradition to spread Christmas spirit and sing carols with neighbors. | pidgin | E dey festive! Na lovely tradition to spread Christmas spirit and sing carols with neighbors. | train |
Can literature challenge traditional storytelling conventions? | pidgin | Literature fit shake up how we dey tell our stories for tradition? | train |
Any tips for | pidgin | any update
| train |
Let's address the importance of promoting literacy programs. | pidgin | Make we address why e dey important to dey promote literacy programs. | train |
The Oyster Festival by the beach sounds amazing. Fresh seafood and ocean views! | pidgin | The snail festival for beach good for ear well well.Better fish and other water animals. | train |
Heard there's a fantastic Bollywood Dance Night happening at the club this month. | pidgin | Hear say e get one better Bollywood Dance Night wey dey happen for the club this month. | train |
How about that pivotal flashback sequence? | pidgin | How we go do about that pivotal flashbacks sequence | train |
Absolutely, peer support enhances academic achievement. | pidgin | Na so na, peer support dey help improve academic achievement. | train |
Definitely, resume writing and interview skills are essential for career readiness. | pidgin | Sure thing say to Sabi how to write resume, and do interview dey good to help a career. | train |
Communication for all! Ensuring everyone can understand and appreciate the play. | pidgin | talk for everybody, to make sure say everybody fit understand and appreciate the play | train |
Clear information for all! Making playbill information accessible for everyone. | pidgin | better talk for everybody way go make playbill information reach everybody | train |
Definitely, digital citizenship is essential in the digital age. | pidgin | Sure thing be say for this digital age, to get digital citizenship go dey okay. | train |
Sounds fun and funky! A great way to develop your street dance skills and express yourself through movement. | pidgin | E go make sense and e go sweet for body! Na opportunity to develop you street dance skill and show yourself through movement. | train |
Homemade meals are tailored to individual dietary needs. | pidgin | Na people wey Dey house dem Dey look take Dey cook food | train |
Absolutely, advocating for educational equity is crucial. | pidgin | True be say to put mouth make education reach everybody everywhere go help. | train |
Absolutely! A chance to witness the future of manufacturing and be amazed by the precision and creativity of 3D printing. | pidgin | Absolutely! Na chance to see the future of manufacturing and Dey amazed for the precision and creativity of 3D printing. | train |
Homemade meals celebrate the richness of Yoruba culinary heritage. | pidgin | Yoruba food wey dem cook for house na in Dey make people like their food and party | train |
Sounds like a fun and informative event! Enjoy learning ways to reduce your impact and discovering sustainable products. | pidgin | E be like wetin go make sense and a lot go dey to learn! Enjoy to learn ways wey fit reduce your impact and discover products wey go last well. | train |
Homemade meals are made with care and attention to detail. | pidgin | Dem cook food for house with care and better attention make mistake for nor Dey. | train |
Homemade meals reflect personal tastes and preferences. | pidgin | Food wey dem cook for house show say dem take time cook am and Dey as e suppose Dey. | train |
Did you notice any instances where the editing could have been improved? | pidgin | Hope you na notice any instances wey editing for fit improved again | train |
Homemade meals foster a sense of community and togetherness. | pidgin | Food wey dem cook for house na in Dey bring people together and na in Dey also make dem rub mind together. | train |
Thinking of checking out a local clean-up event at the beach to remove plastic waste. | pidgin | Think to check one local clean-up event for beach to remove plastic waste. | train |
Homemade meals foster a sense of pride and accomplishment. | pidgin | Food wey dem cook for house Show say the person get style and e know how to run am | train |
The zero-waste workshops at the sustainability fair are always informative. Love learning new tips to reduce waste! | pidgin | The zero waste workshop wey dey happen for the sustainability fair plenty things dey always dey to learn. Like to dey learn new ways to reduce dirty. | train |
Subsets and Splits